LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hustler’s Anthem (Dance Version)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Alamin 000oo
Hun
Na when I become 18 I no say life be mission
Fbeatz Fbeatz
Everyman get is own future ambition
Mama sope omo mhi joor matelewon
Mom am use to this so I no go fit stop
Hope my presence no go spoil my future
Cause I wan get money and I no want to live long
Tobani inu igbe gan lowo wa mo ready
Lati wo inu soakaway
Shebi na yahoo I wan do
But mammie loso pe kinlo ka iwe
Abc lonkomi but na btc I wan sabi
Efunmi ni school fees mhi
Mofe fira lapi
If you know get money bro I swear them go call you fool Abi you Dey check am
No go underrate am
I come this not to suffer I only come to survive
Many people wey dem don die And I don't want to sober
Only thing wey me dey do now Na to Dey see mama smile
I Dey beg you baba Mimo Jeki mommy mhi jare omo
So many haters wanna see me fall
But a baba Dey lift me up
Tobani inu igbe gan lowo wa
Mo ready Lati wo inu soakaway
Shebi na yahoo I wan do
But mammie loso pe kinlo ka iwe
Abc lonkomi but na btc I wan

WRITERS

BOLARINWA FOLARIN

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual