If you say you be colonial man
You don be slave man before
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
E be say you be colonial man
You don be slave man before
But you never release yourself
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
Dem go turn air condition
And close Dem country away
Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
And put dem slave name for head
Colo-mentality now make you hear me now
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
PUBLISHERS
Lyrics © BMG RIGHTS MANAGEMENT (FRANCE), BMG Rights Management, EMI MUSIC PUBLISHING FRANCE, Sony/ATV Music Publishing LLC