I hear say my padi buy Benz
Oh, the next day I hear say my ex don buy Range Rover, yeewooh
As I dey grind, I dey work, I dey go
Me, I just dey check sense
Cus I know say one day when my money go come, ei go pile in excess, aaaaahh
Do you know how it feels when you get this money?
Oh, my God, this feeling is so hell amazing, yeaheeeh
As I work, I dey pray, I dey hustle to make this money
With God on my side, say my life ei go be amazing, yeeeeh yeeeyeeah
Poverty, poverty, leave me alone (Leave me alone, yeah)
I want spray di dollars on a roll (I want spray Di dollar on a roll)
I want flex while chilling in my zoon (Make I no be)
Example for people wey no makam
Poverty, poverty, leave me alone (Leave me alone, uhh)

Buy my baby a house for Miami
Make she no call me Casanova, ahh
So as you live your life, my brother
Make you dey party, dey go, my sister
Money dey give peace of mind
Make Wuna no tell me agenda, aaahaha
Do you know how it feels when you get this money?
Oh, my God, this feeling is so hell amazing, yeaheeeh
As I work, I dey pray, I dey hustle to make this money
With God on my side, say my life ei go be amazing, yeeeeh yeeeyeeah
Poverty, poverty, leave me alone (Leave me alone, yeah)
I want spray di dollars on a roll (I want spray Di dollar on a roll)
I want flex while chilling in my zoon (Make I no be)
Example for people wey no makam
Poverty, poverty, leave me alone (Leave me alone, uhh)
I want spray di dollars on a roll (I want spray Di dollar on a roll)
I want flex while chilling in my zoon (Make I no be)
Example for people wey no makam
Poverty, poverty, leave me alone
I want spray di dollars on a roll