For this life, my brother Abeg get the money
If you no get the money,your baby go only Dey do you cony .
Because say money no Dey , Monica no want to Dey looki my face
Now wey Dey money don came Monica Dey follow me go to my place
Time no Dey sister,time no Dey
The money wey we gettam we must spend today
If ei be you ago marry,sister time no Dey.
Monica abeg give me small ohh
Baby make you winam for daddy ohhh
Make you winam for daddy ohh
Na Dey we go spray di Dollar
Monica give me Ginger and you know say me ano likee fever
My Combi Bobe them too Dey Dey di ball
Before the story go long ,you know say Monica don carry belle
Time no Dey sister,time no Dey
The money wey we gettam we must spend today
If ei be you ago marry,sister time no Dey.
Monica abeg give me small ohh
Baby make you winam for daddy ohhh
Make you winam for daddy ohh
Monica abeg give me small ohh
Baby make you winam for daddy ohhh
Make you winam for daddy ohh
Eeyyii For this life ehhh
Because if you no get the money
Your baby go show you cony