Omo semi semi mo ka atoya
See my life don Dey better )
Everything na turn by turn
Wonfe jami kule moya kepe olohun
Me I just Dey find my peace
All my stress make e ease
Ati pe olohun igba wo loma pick
As I Dey light up my Igbo
Any I drop they must jo (Huu Huu huu)
I can't never ever stay on fold
Ohun to juri lenu so ( uhhh uhhh uhhh uhhh)
Thank God say man no be God
Me I stay focus on my grind
Shey you see me when I roll my dies
777 no fit tire (no fit tire)
Omo semi semi mo ka atoya ( mo ka atoya)
See my life don Dey better
I'm on the road for so long
The hustle too choke no choice
A lot of things wey wan make man craze
Eje loju mi Omo ope no joy (No joy)
Make nobody waiste my time
Tell person to tell somebody
Wey go make them satisfied
Even do you sacrifices your sef for them
Make I no pour water for basket (Amin oo)
No tress pass pour your sand for my garri
Oju toti rokun toti ri osa
The God wey I Dey serve pass them (pass them)
Ile toma mo ola I can't tell
Ranti igba toma kun Iwo nikan
Coz u can't text (Nobody)
Bad energy e sunmo sohun (uh uh)
(Uhh uhhh Omo ko gbo do sonu
Omo semi semi mo ka atoya
See my life don Dey better )