Call all my girls make we take happy pills and high
Listen to melody make everybody just they smile
We no get nobody time we just wanna Dey alright
Mo fi energy gbowo mi you know
Mo fi energy gbowo mi ye ye
I no want to hear this and that
Nothing is wrong with my bank
Be like say you some shanking oga Ade
Na money dey my mind anytime I feel so down
I just wanna make my cash
I Dey get joy when I see alert
Mo fi energy gbowo mi you know
Mo fi energy gbowo mi ye ye
If money no Dey you go face Sapa
I work for money Na why I dey gara
Owo inu saka ki ko le so sapa
Make mama no die when I start to hamma
Mo fi energy gbowo mi you know
Mo fi energy gbowo mi ye ye