Me I no want wahala I just won dey eh eh
Ahhhhh it's okay make I dey ball with them Adeleke
King of the jungle me I no be baboon
Wahala wahala wahala wahala
As an upcoming kin gba Grammy
Fi chicken change fi lo turkey
Imagination won kill me allow me
Monday to Sunday my people grinding
Omo no sleep we casting and binding
Monkey dey work baboon dey chop oooo
My brother man wetin dey sup ooh ahn ahn
Shey suffer no dey taya you ni
Awon omo ope gan o gbope 1k
Hustling for my rabba rabba
Sweet d you can enjoy the cocktail
You wan knowledge nah me be fountain
And I go still defend you like kante
You dey find economics nah we dey
We go plan the wedding with 1k
Vacation for Paris with 1k
Cruising on a yatch with 1k
Ama fly private jet with 1k
Then I woke up from dream and I won ke
WRITERS
Akinwunmi Akinkunmi, Emmanuel Olaseni, Femisayo Fayehun, Olamide Akinnibosun