LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shining Star (Owole)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Plenty talk e no dey full basket
Say na money wey dey ginger man
If you no get money e dey kill ideas
But na money be the main idea

Stacking paper till thy kingdom come
To their rules I no fit conform
I be player and I dey on form
DnD anytime dem call
Because

If I Dey on top
My Cellular
Fighting for dreams
Don tay when we they roll
The ball
Shubomi Hennessy
Take care it's a lonely
These days are corny
mazi nor foreign
Money be the main idea

Moremi joor
Dance gbesele
Open am I make you my cadet
Mawo ju
E nor fit finish
Plot twist 2
I'm in my feelings

Jah know you are shining star
Straight on a onward path (hmmmm)
This nor be small boy thing
Stake it on everything
Owole them start to sing owolee
Owoleee
I nor do any oshole
Pack am
Nor worry nobody

Tryna count a milli
Tryna make it to the top
So much contradictions
But we never giving up
I know
I know
You go sell am for the right price
My kind of person
Nor Dey act nice
Wake up
It's a brand new day
I'm only tryna get a pay
I gette urgencies
For d dollar sign

Moremi joor
Dance gbesele oh
Open am I make you my cadet
Mawo ju
E nor fit finish
Plot twist 2
I'm in my feelings

Jah know you are shining star
Straight on a onward path (hmmmm)
This nor be small boy thing
Stake it on everything
Owole them start to sing owolee
Owoleee
I nor do any oshole
Pack am
Nor worry nobody







See the faji
People dancing
Everybody outside when we talk about the party
Free the lancing
Money landing
Eleganza for every body wey go come d party
Marathon
Marathon
Marathon
It's been 3 years
Oboy marathon
Shake it up x3
Wacko mode
Just might shake it up

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence