Oosha! (ChokeBoi, ChokeBoi)
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey breathe
Put on your shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala, galalala, yeah
If he no be galala, I go give dem Fuji
And if he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa ye
Modupe fo oluwa fo oluwa ye
Modupe fo oluwa fo oluwa ye
Modupe fo oluwa fo oluwa ye
Kọ-kọ-kọ-kọ-kọ, good morning (gbogbo aye)
T'owo ba de, ko ya settle wọn
Ehn, t'ọn ba ti yo, ko ya bẹkun wọn
Awọn t'ọn reti ki n trip and fall
Wọn ma jo, wọn ma ba bẹ lọ
Hm, don't step on my shoe (don't step on my-)
I don dey for my terminal
Fly go Canada, puff and pass
Make God give me the stamina
Make I paste my aza, OPay
Oh, Ọnọmẹ to fi mi pa lana, ọn
O ya now, all the night long, night
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming (joy is coming)
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Do me gently, do me tender
Oluwa ti muna de, ay-ay-ay