Say baby me I gbadu you and I want you to make you mine
Me no dey see other girls coz your love don blind my eyes
Carry me for Black Maria if loving you na crime
I ready to fight Olokpa ontop your case walai
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
Make me shout Ekweme ohhh uuuhhh
Abena you dey make me lose control
Girl you sweet from your head to you toes oh
My girlie give me love wey make these other girls dem tire me ooo
Abena too sweet she no dey form for me ooo
With her fine face and her fine body ooo
And anything you want oh my baby make you just tell me oo
Pounds and Dollars I go spend on you ooo
All my ego e go fall on you ooo
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
This your body na ebelebe
Abena you dey make me lose control
Girl you sweet from your head to your toes ooo