You do me some kind thing
You make me speak Chinese
Shu shin shun shin shun shin
The way you bounce on me ugh
E be like things and things
I can't stand coz my leg don weak
Head don crash call the popo fast
Can't explain this feeling
Can't explain this feeling
Almost all the girls wey dey this city omo
From Mr Sweet to Garrison
All these Uniport girls they are very pompous
Borokiri girls dem join cult
Rumuokoro girls dem like runs
And at the same time dem they like go church
Uniport girls they are very pompous
Borokiri girls dem join cult
Rumuokoro girls dem like runs
And at the same time dem dey like go church
Can't explain this feeling
Can't explain this feeling