LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bill Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Intro
Fiva batman
Verse 1
Onwa December eruola!
Baby send your list!
Make I show you love!
Cus you deserve it my love o!
My baby deh with me !!
From January!! To December leee!
My baby no deh change at all!
0000000
Chorus!
Baby bill me! Bill me one more!!
Send your aza o! Babe
Make i credit you my love o! 2x
Verse 2
Me I wan kolobi, for your love me i wan kolobi
If you leave I go die makachi!
BASSASSASSASSE
And if you kai, I go kpai my love !
All for you baby o!
Chorus!
Baby bill me! Bill me one more!!
Send your aza o! Babe
Make i credit you my love o! X2
Outro
Baby bill me! Bill me one more!!
Send your aza o! Babe Make i credit you my love o! X3

WRITERS

MARTIN NWOKEOCHA

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None