Good things I go manifest
Cause na sweet life I wan live abeg
Ghetto boy wey no gbo nkankan
All of my life I just wan show up
E be like olosho no Dey stand for road again
Make we party make we go turn up
We go dance to the early momo
Oh baby are you from mumbai ?
Sho lomo ge lo dun bayi lo dun bayi
Moni Aye dun je ju iya lo
Moni Aye dun je ju iya lo
For this life I don su-suffer
Even after Jesus die for man
As I enter long street I no see comma
I go chop this life e no go far
I go spend some rands on some chika
Designer bags e no go far
Na Sapa mind set wey Dey kill vibe
Once in a while try Dey chop…
Sebi tori oru yapa ni naija
Oh baby are you from mumbai ?
Tori Aye dun je ju iya lo
Moni Aye dun je ju iya lo
(Ma gbomo merin Porsche Ferragamo)
Moni Aye dun je ju iya lo