I carry love for head like say i carry koko
Shawty coming for the money bag and the polo
Carry love for head omo like a dandruff
I like the way you sing when i lick it up o
Cuz i got my eye on your figure 8
Eye don kpras smoking cigarette
I got my eye on your figure 8
Say the eye don kpras smoking cigarette
I get girls for rumukalagbo
Girls yakpa for the rumueprikom
Choba girls dey carry wahala come
Tell them make them come solo them go gather come
Caramel topping say the girls on fire
I got my eye on your figure 8
Eye don kpras smoking cigarette
I got my eye on your figure 8
Say the eye don kpras smoking cigarette
Early parpar she tanana my cappa
She break it low all I see na fanta
Sweet boody girl wey go get water
Dem no born me well dem no born me well
Dem no born me well make i kiss&tell
Dem no born me well dem no born me well
Dem no born me well make i follow shantel
Apollo dey but my eyes on you
Ojuju no go fit to catch you
Baby come and take the bamboo
Follow another girl na taboo