I no be perekuma i for do magic
I no be bab cardini i for do magic
I no be shina peller i for so magic
Where you leave me dey go
Where you leave me dey go
When me and you been dey roll
When we dey go sunday school
Dey trek for hot afternoon
Philo wey get small backa
1 Day 1 day say one one day
Make them no go call mopo
1 Day 1 day say one one day
I no be perekuma i for do magic
I no be babs cardini i for do magic
I no be shina peller i for so magic