LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Japa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eiiiiiiiissssh
Oh boy this country don taya me o... (Dani Bizzo Baby)
E don taya me like this
I dey run commot, I go Japa.
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!

Japa, Japa brother Japa, Japa.
Japa, Japa sister Japa, Japa.
Sapa dey...
Sapa dey o
Sapa dey...
Sapa dey o
Japa, Japa brother Japa, Japa.
Japa, Japa sister Japa, Japa.
Sapa dey...
Sapa dey o
Sapa dey...
Sapa dey o

Naija to America, I dey pray
I don suffer sotey papa please
I wan chop better life papa please
Many days I no chop, I dey pray
I dey call on Jesus, I dey pray
I dey call Mohamed, I dey pray
I dey call ancestors, I dey pray
Sapa, never!

Japa, Japa brother Japa, Japa.
Japa, Japa sister Japa, Japa.
Sapa dey...
Sapa dey o
Sapa dey...
Sapa dey o

Zaki, Odogwu, Olorun, Alhaji.
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Sapa, never!
Never!
Sapa, never!

Japa, Japa brother Japa, Japa.
Japa, Japa sister Japa, Japa.
Sapa dey...
Sapa dey o
Sapa dey...
Sapa dey o

Japa, Japa ga mkaha Atsaka
Sapa Kôron ga mkaha Alogo
Sapa kôron yo me kaha ijodo
Me kôr mchoko, tashin pocho
Uka- Uka
Kawe sewuese, ne mba yevese
Gudu, gudu, gudu, gudu
Kanyi Jimi? Kanyi? Kanyi jimi?
Kawe sewuese, ne mba yevese
Gudu, gudu, gudu, gudu
Kanyi jimi, kanyi? Kanyi jimi?
Kawe sewuese, ne mba yevese.

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion