Carry your wahala go far away
To those people wey don show me dirty
Koma bawon ota ton lemi kiri
They no de for me they no show love
Desperate time when I need them
When I need them critically
Mamii gbadura kiya maje mi gbe
Mamii gbadura kiya maje mi gbe
Carry your wahala go far away
Carry your wahala go far away