You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans
I been dey try to yan you matter but you run away
If you see biggie something you want to penetrate e ye
And to touch the something, you gat to associate eh
Akwa Ima na ife di uto na egbu kwa egbu(Urudiya) okwa ima na ife dinma na asukwa uso(eziokwu)
Madam dey house you never pay bride price
Mama dey villa you never send e money
You come dey here you come dey shack e palm e use your number 6 o eh
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans
Children dey for house dem never even chop e food
Aunty kudirat you come dey follow pass e Twitter
The Same e lamb wey you throw Anita
Pe to ba fun eh nife oma funi dollar
iru eleyi lo tu lose fun Abiola
Atewo hey Atewo hey Atewo hey
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
You karry money go buy yansh o
Instead of rice and beans