Mehn I pray you get bigger
I pray you turn to a winner
I pray say make you make am
I pray say make you go bigger ah
I pray say anything you touch
I pray say make e Dey work
I know that you've been through a lot
Sometimes your effort no Dey show ooo
Yea, never let my guard down
Meditate as I light up my ganja
Meditate as I light up my ganja
Counting all my blessings
Counting all my blessings
I no go worry oo worry oo worry ooo
Na u weh deh bless ordinary person
Bless ordinary person ooo
I no go worry oo, worry ooo worry oo
I no go worry ooo worry oo worry oo
Making money na the plannn
Cos if I didn't risk it, I will die
I was put through a lot by my own gang
So I be careful who I call my own brother
This little light of mine yea yea
I'm gonna let it shine yea yea
Meditate as I light up my ganja
Meditate as I light up my ganja
Counting all my blessings
Counting all my blessings
I no go worry oo worry oo worry ooo
Na u weh deh bless ordinary person
Bless ordinary person ooo
I no go worry oo, worry ooo worry oo
Yea, Jama jama jojo mi lo
I no go worry ooo worry oo worry oo