We steady moving round in circles
Then kiss and make up when it settles
Your love up in my temple
Only u be the one way fit hit me with that pana girl like tekno, I call her trouble she calls Me wahala
But no just try put mouth inside our palava
She dey stress me but so what
I love this babe truth to God na she i wan carry go church, Fine babe weda on braid on Na low cut
With or with no bone straight my baby so hot, I can't leave you for another way get no Fault
I'd rather have you than give the whole world a thought
Sometimes i dey ask myself i dey wonder why
How one minute you dey make me vex next you make me smile
I wonder how you take dey do
Girlie all the things you do
Girlie me i no dey do nah nah nah
The only one i wan dey pledge my life for
The one babe way steady me i dey wan dey sunch
Like singha I'll be singing you that te amo
Na only you fit provoke me and make me laff at the very next minute cos you know me,
You understand me better you have shown me
Things i never knew that i had deep inside me
What would life be if you were not beside me, honestly my lifey miserable likely
Sometimes i dey ask myself i dey wonder why i dey wonder why na na
How one minute you dey make me vex next you make me smile how you dey make me Smile na na
I wonder how you take dey do
Girlie all the things you do
Girlie me i no dey do nah nah nah
Sometimes i dey ask myself i dey wonder why girl i dey wonder yeah i dey wonder
How one minute you dey make me vex next you make me smile i still dey wonder i still Dey wonder
I wonder how you take dey do
Girlie all the things you do
Girlie me i no dey do nah nah nah