LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

LEGEND

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Diplo
This song is for the legend on the street wey dey hustle
Life no too easy everyday na the struggle
All my pains and sweats still never buy the muzzle
Oh Jah (Oh Jah)
Orimi bamise make dem no use me play
Pray for the blessings baba pour down your rain
Otipepepe wey me I don dey pray oh Jah
See me I keep on grinding
And me I keep on fighting
Till my sound get their attention
kile pade jazzy
chill pelu wizzy
See me I keep on grinding
And me I keep on fighting
Till my sound get their attention
kile pade jazzy
chill pelu wizzy
Orimi bamise make dem no use me play
Pray for the blessings baba pour down your rain
Otipepepe wey me I don dey pray oh Jah
Orimi bamise make dem no use me play
Pray for the blessings baba pour down your rain
Otipepepe wey me I don dey pray oh Jah

Zuka
Hustling from a Monday
Tun dive wo si Sunday
But the boy still hustle
Still Dey chill for the payday
Olorun alaseyori jowa mu mi kuro ninu broke days
Moti gba we, mo gbadura, kepe Oluwa, kepe jireh
Buh you know as e Dey go
Won ni mobodo se jeje,
Kin ma lo gungi re Kin ma lo de ni yepe pepe,
I used to be broke but it can’t be forever
Sora fun Obinrin make my glory no die bi ina nepa
Astagafurulai iyen fun awon omo elemi meje
Ke hallelujah, Ke hosanna,
Ko tun finish pelu chante
Your pain and your sweats still Neva buy the muscle
Buh no phor omo oba
One night fit drop you 20 muscles
Set awon big Camaro
Shey yen ni kin de maro
Double blessing to ma sele
To ma ni jazz Lon lo
Ani seh part Lon lo
Mio de care nkan to ba nso,
Ani ki omo inu mi sati ma sati ma gba mi lohun

See me I keep on grinding
And me I keep on fighting
Till my sound get their attention
kile pade jazzy
chill pelu wizzy
See me I keep on grinding
And me I keep on fighting
Till my sound get their attention
kile pade jazzy
chill pelu wizzy
Orimi bamise make dem no use me play
Pray for the blessings baba pour down your rain
Otipepepe wey me I don dey pray oh Jah
Orimi bamise make dem no use me play
Pray for the blessings baba pour down your rain
Otipepepe wey me I don dey pray oh Jah
See me I keep on grinding And me I keep on fighting
Oh oh
me I keep on grinding
See I keep on grinding
Oh oh
me I keep on grinding
Me I keep on fighting
Oh yeah yeah
I keep on fighting oh oh
Diplo

WRITERS

DEVIN MOSES, ELLIOTT DANIELS

PUBLISHERS

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language