See my vibes no be regular
Ibadan boy but a worldwide traveler
Doing big big deals on the cellular
Like my chicks black and hot
Come see how I handle her
No dey talk no vernacular
And of course I'm the boss with the stamina
Ain't no telling all the spots I be jamming her
I no dey whine you baby tell me how you feel
I see the red all on the bottom of your heel
You got it all but you're missing something real
Wait, lick my lips when I finish off the plate
If you want it baby then you gotta say it
All my brothers know it cause we all relate
Na we dey give dem hypertension
From Naija we go touch London
Fine girls dem go dey run come
They wan touch my dindi don
Money don come see as dem dey run
Coming through with the vibe
We touch it regular no B.B.L
If no be money you go commot for here
So who want to get it at the table cause we set it
Man we in the club already throwing dollars like confetti
See my weapons not unleaded compromise me if I let it
So I gotta keep it locked up
Yeah don't forget it Boyfard and I have said it
All you ladies getting bedded and its well before you wedded
Catch a seed you might regret it
Why you wanna be strong headed
It's a pity cause I don talk
Na we dey give dem hypertension
From Naija we go touch London
Fine girls dem go dey run come
They wan touch my dindi don
Money don come see as dem dey run
Na only money fit to give me energy
Too much talk na iso ku so
I no get time for dem say dem say
Ka won omoge ko gboriwole
Na we dey give dem hypertension
From Naija we go touch London
Fine girls dem go dey run come
They wan touch my dindi don
Money don come see as dem dey run