LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Aura (Victory Sound)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Na you wey dey cover me
Na you wey dey rescue me
Steady you fight for me
And them nor fit dey defeat you
Them say you nor fit
See them nor reach
You don do pass them
You cover me
I say them nor reach
I think them don see
You too big pass them
You dey for me

With your aura eh
With your aura eh
With your aura eh
With your aura eh

Victory sound
Aww Aww
Aww Aww
Victory Sound
Aww Aww
Aww Aww

Them say you nor fit
See them nor reach
Wetin you talk
I say them nor reach
I think them don see
You too big pass them
Ye ye

With your aura eh
With your aura eh
With your aura eh
With your aura eh

Victory sound
Aww Aww
Aww Aww
Victory Sound
Aww Aww
Aww Aww

WRITERS

Ighofovwe Odibo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence