When the enemies gather around me want to kpai me
When the enemies gather around me want to destroy me,
I go call down fire fire fire fire
I go call down fire fire fire fire
no badman wey go want to put asunder
I go call down fire fire fire fire Ye!
Cos imma hammer like this
Cos imma hammer like this
man, no know how many man wan talk
na wetin man deserve man wan chop
na wetin man deserve man wan gulp
omo omo,if you no get money
wa ni pe,you no get sense oh
if e no be money matter my guy
e no dey make sense ohh ohh
more blessings to come my way
problem becoming every day by day
them no wan know wetin we know,
problem becoming every day by day
When the enemies gather around me want to kpai me
When the enemies gather around me want to destroy me,
I go call down fire fire fire fire,
I go call down fire fire fire fire,
no badman wey go want to put asunder,
I go call down fire fire fire fire Ye!
Cos imma hammer like this
Cos imma hammer like this
hustle, spend it, no limit
you know what I mean baby
One and two and three baby
oh hustle, spend it, no limit
you know what I mean baby
One and two and three baby
tell me, that you understand
Tell me tell me that you understand,