LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Calabash

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmmmm hmmmm
Uh oh uh oh oh
Uh uh uh yea yea

If you get big bum bum
Enter line
If you no dey wear pant
Enter line
If you no dey wear bra
Enter line
But if you no get yansh
Oya leave the line ehen
This one na eem I like
E dey make me sing like a lullaby
You no know wetin you dey do the guy
The bum bum dem big them dey look alike
Look alike
This one na do or die
Anything you want na eem I go buy
This bum bum make me feel alive
Why I no go like yansh who am I
Who am I
This one na gratitude gratitude
I just wan thank God for what God give you
I no fit lie girl I'm in love with you
Shey I fit bath with you
This one na gratitude gratitude
I just wan thank God for what God give you
I no fit lie girl I'm in love with you
Shey I fit bath with you


This your bum bum big like elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey do you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash
Bum bum like an elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey move you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash
Bum bum like an elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey move you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash


Big bum bum
Enter line
If you no dey wear pant
Enter line
If you no dey wear bra
Enter line
But if you no get yansh
Oya leave the line ehen
This one na eem I like
E dey make me sing like a lullaby
You no know wetin you dey do the guy
The bum bum dem big them dey look alike
Look alike
Oh
Yea
Oh my god
Yea
Frankie
Give it to me baby
Uh
Yea
How much be your bride price I go pay
Money dey owanle I no dey negotiate
I gat fine fine girls all over the place
I be baba for the girls I be Frankie Jhay


This your bum bum big like elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey do you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash
Bum bum like an elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey move you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash
Bum bum like an elephant
The way you dey shake you go break the ground
The way you dey move you go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence