LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Golibe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh oh oh eh eh
Uh uh uh uh yea
Pon this
Frankie Jhay pon this ehen

Golibe
When e reach your turn burume
Chekwube
Onye buru si ya burume
Golibe
When e reach your turn burume
Chekwube
Onye buru si ya burume


This is my story
Oh this is my song
If you know my story
Help me thank my God
If you know where we dey come from
You no go dey envy
If you know wetin we don go through
You no go jealous me
Oh oh



Golibe
When e reach your turn brother burume
Chekwube
Onye buru si ya burume
Golibe
When e reach your turn burume
Chekwube
Onye buru si ya burume

Them been dey play me like Fenerbahce
Poverty show us ti ti ka ti
But money stop the jangbajantis
Money solve the mathematics
Them been dey play me like Fenerbahce
Poverty show us ti ti ka ti
But money stop the jangbajantis
Money solve the mathematics


This is my story
This is my song
If you know my story
Help me sing along
If you know where we dey come from
If you know wetin we don go through
I'm still in touch with my emotions
I don work I don put my devotion
Every man wey dey get him own mission
And na only me wey dey see my own vision
Na my destiny no competition
Frankie Jhay see no opposition
Because a golden fish has no hidden place
Even in a big mighty ocean
Oh oh

Golibe
When e reach your turn burume
Chekwube
Onye buru si ya burume
Golibe
When e reach your turn burume
Chekwube
Onye buru si ya burume

Them been dey play me like Fenerbahce
Poverty show us ti ti ka ti
But money stop the jangbajantis
Money solve the mathematics
Them been dey play me like Fenerbahce
Poverty show us ti ti ka ti
But money stop the jangbajantis
Money solve the mathematics



This is my story
This is my song
Every man get him own glory
Life na turn by turn

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other