LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Pray

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh yea yea yea
Frankie Jhay pon this
You already know yea
Boomba

Listen to these things that I say
I'm a street boy I swing and I sway
After I swing and I sway I dey pray
The way God dey bless me
Mi o le sha la ye
Listen to this thing that I say
Every man get him own day
Every hustle get him own pay
One day story must change

I pray I pray
(I pray)
Make this song make them hireh
Make me follow up the right way
(The right way o)
Make you bring something my way
I pray I pray
(I pray)
Make this song make them hireh
(Hireh)
Make me follow up the right way
Oh na


You already know my story
Me come from gutter
Back then our bread no dey use butter
Back then our pool dey flow from gutter
Hope say one day e go better
Enter my area you go see mass murder
I no go lie you go see man slaughter
Government dey kill our sons and daughters
Right now jungle don scatter
Who be the police wey slap mama face
Who be the judge wey wan judge my case
Who be the one wey say he wan craze
Help me ask am which way
(which way)
Dpo comot for my face
Who be the judge wey wan judge this case
Who be the police wey slap mama face
Tell am say na disgrace

I pray I pray
(I pray)
Make this song make them hireh
(hireh)
Make me follow up the right way
(The right way o)
Make you bring something my way
I pray I pray
(I pray)
Make this song make them hireh
(Hireh)
Make me follow up the right way
Oh na

Enter my area you go see mass murder
I no go lie you go see man slaughter
Government dey kill our sons and daughters
Right now jungle don scatter

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence