Frankie Jhay fi di gurls dem
Gurl you make bad man blush yea
Gurl you make bad man blush yea
She fine pass Anita baker
Help me ask am who be her maker
Her bom bom big like them bake am
Help me ask am who be her maker
Her bom bom big like them bake am
Gurl you know say me born Nigerian
Gurl I dey burst up area now
Every time wey you ask about me
Gurl you make bad man blush yea
Gurl you make bad man blush yea
Back then them underrate us
Right now them don dey rate us
Number one number one inside their Lagos
Bring my love oh from Soweto oh oh
Me I no fit wait oh oh oh no
See your fine face lights the sun up
When you whine waist guys dey line up line up
Gurl you make bad man blush yea
Gurl you make bad man blush yea
Pull up pull up pull up pull up
Mash up mash up mash up mash up
One man's meat is another man poison
Gurl you make bad man blush yea
Gurl you make bad man blush yea
You know me got love fi mi baby