LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

People Bad

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I Don See
I Don hear
I don try
I Don help
I don see Good
I Don See Bad
Me i no be saint
But I kind

E get somethings wey
Me i no fit do man
No mean sey
Me I no fit do am
Thank God sey
Man na still human
If no be so
Wetin man for do him fellow man
Oh

People bad
People bad
People wey you epp
Go turn your good to bad
Omo people bad
People bad
People wey you Epp
Go turn your good to bad

Mana iga

Edibenu oh

Umu uwa ga agbuwa gi obi

Dibe oh

Haga agbuwa gi obi

Dibe


I no go lie
That pain dey pain
Not just the heart
But even the brain
Pain be like
You got knocked down by a train
Sometimes be like you’re going insane
It will take a part of you
But always learn something new
It will take a part of you
But always learn something new
But until then

Dibenu oh
Haga agbuwa gi obi
Dibe oh

People bad
People bad
People wey you epp
Go Tun Your god to bad
Omo people bad
People bad
People wey you Epp
Go turn your good to bad

Dem bad oh
Dem bad oh
Dem bad oh
Ah yo ah yo ah ah yo ah yooo
Ah yo ah yooo

Mana iga
Edibenu oh
Umu uwa ga agbuwa gi obi
Bikonu dibenu oh
Haga agbuwa gi obi
Dibe

WRITERS

Frank Walter, YOUNGSMITH

PUBLISHERS

Lyrics © Vydia, Inc., CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Political