LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cold Feet

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Insignificant thoughts, I no fit lie say I no fit sleep (hmm)
But what if I, what if I don't reward all of this risk?
(hmm)
I yarn my guys dem tell me say say e no too deep
(hmm)
They say who don sow, e must to blow and e must
to reap


So tell me why
So tell me why my mind
Wan carry me behind
No wan to gree cosign my heart
But Allhamdulilahi
Say I was born to shine
I don tire for these lies
Wey I dey yarn myself for night


As the clock dey tickitickiticktick, say me I know
I no really-really sure bout any other thing but this my blow
I dey see the signs, I dey bleed divine from these my flows
I be Leprechaun boy, with the gold wey dey for my rainbow

So tell me why
So tell me why my mind
Wan carry me behind
No wan to gree cosign my heart
But Alhamdulilahi
Say I was born to shine
I don tire for these lies
Wey I dey yarn myself for night"

WRITERS

Nwachukwu Ferdinand Chimaobi

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None