You don need to be perfect o
I love this your biggie asset o
Your body dey draw me na magnet o
No go play you you no be cassette o
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
You don need to be perfect
I'm in love with this your asset
I no go play you girl no cassette
I no go play you girl no cassette
Me and my guys dem we dey your area
Hide your girlfriends fine boys are in town
Me and my guys dem we dey your area
Hide your girlfriends fine boys are in town
You don need to be perfect
I'm in love with this your asset
I no go play you girl no cassette
I no go play you girl no cassette
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Your ikebe dey shoot catapult
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
Make bad man showcase you
You don need to be perfect
I am in love with this your asset o