But me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah
Your body make me lose control
And me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah
You wanna swing my jangilo lo lover
Get on your feet and dance e Paloma
Dance e girlie girlie Dance e girlie girlie
You do me something cause comotion
Your Body banging my supernova
Dance e girlie girlie Dance e girlie girlie Dance
You know say where you go I follow
This your body do me yeye oo ooo
Me I wanna give you belle oo oo
Fine lady with a thicker body
But me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah
Your body make me lose control
And me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah
Baby make u come my place
Baby make u come my place
You know say where you go I follow
This your body do me yeye oo ooo
Me I wanna give you belle oo oo
Fine lady with a thicker body
But me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah
Your body make me lose control
And me I no be holy man ajeh
I wan rock your body eh ah