LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cheating

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The girl be cheating
And she thinking say Her man
No know nothing
When am alone
I ring her phone
She be like bae
You disturbing
This ya love Naha?
Aunty this ya love Naha?
(X2)

Wooooiiii

I no fit think
I no fit work
I only think about ya
Welehhhhh
Ohhh ohh ohhh
Ohh huh!
But you see me
Like small boy
I be pikin around ya
If I be know oh oh

Elle me voir comme un petit
Son attitude ces des mantir
Vis ta vis
N’ecoute pas
Tu va confirm
Quand tu es fini
Pourquoi tu danse
Comme un drapeau
Tu me traites comme
Un Salo
Je savais que tu es
Ma go
But show me say no be so
Oui Je sais
Je ne pas les doe
Maintenant
But tomorrow you no know
When I talk you no d want
Hear
How many times
You don Kosh me
For road
Better I Falla ma doe
This nga dem so
Their heart over cold
No be na so
No be na so
Petitser you don
Chuck me for hole
I knock ma men dem
Center ma friend dem
Just for you for transform
Like Ben 10
I mimba follow love
Enter big ndem
Ya own na for d fuck
Banga Men dem
Am not the best
But I fit Knack ma chest
I don wahhh for you abeg
Make I rest
I choose myself
This thing no be test
I no fit nail ma Coffin nor
I need ma jest

(Hook)


The girl be cheating
And she thinking say Her man
No know nothing
When am alone
I ring her phone
She be like bae
You disturbing
This ya love Naha?
Aunty this ya love Naha?
(X2)

I been here
(They know )
Loving you crazy
(They know)
You treated me like
Hello
You’re always gone
All alone
I never know
Where you go
I can’t check on you
No more
You been lieing a lot
Now am feeling
All alone
Calls being rejected
You don’t know
What I go through
That’s hell in disguise
She making me cry
That’s a mistake
Ma heart can’t get off you
That’s risky
My hearts at stake
I don’t cheats
Cheat codes
But I need peace
In my beast mode
I wanna just flex
In my hurt mode
Time just d pass
Me I miss you
But you don’t care
Cus you’ve been
Lieing to a nigger
And am done pause.
We came a long way
For all this to be happening
Now
Go on
Sit down
Think twice
If you wanna do it
Hold on
I can’t control you
You’re master of your
Feelings
I hope you know me
I did all I could
Never enough for you
No respect for me
You are not who
I expected you to be
Long nights
Iv been starving
And waiting you
Time is going by
You’re not coming back
Am not staying down
Your not going back
If not imma bleed ma heart out

(Hook)
The girl be cheating
And she thinking say Her man
No know nothing
When am alone
I ring her phone
She be like bae
You disturbing
This ya love Naha?
Aunty this ya love Naha?
(X2)

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity