LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Epasamoto

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Blessings on Blessings
I jam eye with ma blessings
Like na nga way don d eye me
I don learn ma lessons
Good no be bad
But some bad dem na Good
Oh my God
Am not used to small things
(Yeah)
Oboy I ya bad
Before I ya Mor
Do you see?
Mmmmmm?
Do you see eiiii?
Do you see what is happening
When they call me
For showww
They d first give ma doeee (ohhh)
Soma say Lamma
Into Money doubling
Way no me ohhhh
They no know me ehh ehh
Them say see me some
Thief tin
Like I thief their tin
I no mind
Les jaloux von Maigri
I first like me big man tin
And when them dey see
They fit die cus I no get Limit

Holy Ghost fire go burn dem
Mmmmm
Ogun go divide dem
Man na real G
Time no dey
For d mind dem
(Haaaaaa Oii)
Epasamoto go find dem
Mmmmm
Jehova divide dem
Man na real G
Time no dey for for d mind dem

(Time no dey bro)

You fit easily Mash
Nyama ei back brokam
No be Tortise
Small so
Man for be na Junkis
The fact is
Man don wah for d street
I sabi ma Office
D men dem Funny
Like Caro and Coopees
Am a proud Son of a G
Man no came for Losses
I make moves
And I roll with Boses
You be na you
I be na me
We get different crosses
Man first dey very wounded
Like the Boyses
Make all man stand at Akimbo
The only man way know
How I d feel na ma Pillow
Small small
Man be start na for Zero
I hear say them d flow
As I land See Tokio
I stay Hungry
Although ya man na Chef
How you want manage
Compare Contractor witty
Manef
Asehhhh
Am so damn proud of masef
Bro if na for this tin
I get wild faith for masef
You hear?

Holy Ghost fire go burn dem
Mmmmm
Ogun go divide dem
Man na real G
Time no dey
For d mind dem
(Haaaaaa Oii)
Epasamoto go find dem
Mmmmm
Jehova divide dem
Man na real G
Time no dey for for d mind dem(*2)n

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language