LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Indwd

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
They no dey with me
So me I no dey with dem
No dey with Dem
No dey with dem
If you dey with me
Brother man
I Dey with you
I dey with you
I dey with you
(x2)

Men dem say I change
I ask dem say they know me when?
Men dem squeeze ma name like clothes
Still come d call me friend
Say the Boi Lamma go slow
But boi Lamma d only trend
I try for show dem road
But men dem say
They No fit learn
You know say 1 no fit pass 2
When 3 and 4 dem gather
Touch one touch 2
Team spirit
Like say we d ride Okada
Man na Man boy
D Njaka dem no get
This Kana Lamba
When I start flow
Ohhhh
They know who else
If no be Lamma
Na why they d vex
They no want make I flex
Still compuct when i d vex
They no fit climb chest
We d go na go
It’s on the next
It’s this side or that side
No Middle no Fence
This side or that side
No middle no Fence


They no dey with me
So me I no dey with dem
No dey with Dem
No dey with dem
If you dey with me
Brother man
I Dey with you
I dey with you
I dey with you
(x2)



When i come the get for know
The smoke
Comot na Big Turbo
When i shoot na
Straight for pole
Ma place tanap
Like Mount Fako
Small Nga dem come
Ma crib
Ya only Mor deny for go
Man na Freeboi Plein
For inside any kind nivaux
Ahhhh
Hitman when I shoot
No miss
Mboko slow
But I still got this
If I no dey fuck
Your top 5 list
Na me d make men dem
Still want This
Elevating
4,5,6
Ma flow dey kwata
Like Off License
If na only dem
I for don die since
You fit check
My Howfar if
You no get
They get old sense
We get update
Tell that Bar man for
Send 1 Crate we d finish
Drink still go bang
That weight they d kosh
Ma work but I still get faith
Man boy
Man get head
Time no dey man
E head don shake
We d share for middle
If we bake that cake
I no like Ojoro
I no want head ache

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language