We dey hustle, we dey grind
We dey hustle, we dey grind
Na true I dey talk, enugbe
So no dey ask me for money
Make you no mind wetin them talk o
I gat my own bills to pay shomo...
Make you no mind wetin them talk o
I gat my own bills to pay shomo...
Enugbe o (Enugbe gan, enugbe gan)
We dey hustle, we dey grind
We dey hustle, we dey grind
Na true I dey talk, enugbe