LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sapa (feat. Terry Apala)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Owu no know me
Aye kan lowa
Sapa no nice
We all go day fine
See the way you wine in the middle of the dance floor
Waka waka mama
You go down down down down down down down
Freaky freaky konbe
Abeg killi me killi me killi me killi me killi me killi me killi me
Sele sele sele sele mama
Abeg killi me killi me killi me killi me killi me killi me killi me
Toyin toma toyin tomato
When I saw you
I see no more
Love you
Till i breath no more
Hold you
Forever young
Jumbo you and i
Sapa sapa no fit do you
Owu no know me
Aye Kan Iowa
Damboroba sapa
Sapa no fit do me
Owu no know me
Aye Kan Iowa
Damboroba
Sapa no nice
Money na to spice
We all go dey find
I need something nice
You see this faji you go feel am
To ba toro owo lowo mi
Moma fun e cuz I understand omoye mi
Malumini jibiti sho to si me shobo shobo me yeah
Aye kan Iowa
Sapa no nice at all o sapa no dey nice
When I saw you
I see no more
Love you
Till i breath no more
Hold you
Forever young
Jumbo you and i
Sapa sapa no fit do you
Owu no know me
Aye Kan Iowa
Damboroba sapa
Sapa no fit do me
Owu no know me
Aye Kan Iowa
Damboroba

WRITERS

Ayokanmi Eyanro

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual