Dem dey tell me make I no worry
Many thing wey we do for the money
All of my life, all the time, everyday
I've been searching for the money
On God, I no dey worry, worry
Tell me I no fit enjoy my life
Show me the way o, my paddy
My paddy no dey do me corny
What have I, what have I done o?
Tell me, what have I done
To deserve all of the pains and sorrow?
What have I, what have I done o?
Tell me, what have I done
To deserve all of the pains and sorrow? (rrow o)
Make I no lie you, my brother
Everything I do, I do it for my mama
Me I no fit give up on them
Make I no lie you, my brother
Some of my friends dem don lose their mama
Omo, this life nah vanity
Kilo! Kilo!! Kilo Kilode o?