LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Elon Musk

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mr vibez don come
Vibez wey go serve you like food wey done
Cinema thing sit down eat popcorn
Uno hear mi now
Manna sweet like chocolate box
That’s dem gyal dey lick me like I be tom tom
Emi Gabana Emi omo to so
And I dey your email like I be your inbox
Dey pon your face
Like I be your contour
Uno fi hear mi uh uh
9 to 5 mi work your body
Likka collar job mi work your body
Panel beta on top your body
Likka technician connect your body
9 to 5 mi work your body
Likka collar job mi work your body
Panel beta on top your body
Likka technician connect your body ehhh

Elon Musk elon musk elon musk
Manna take you back to space elon musk
I fit to take you to the church or the mosque
Cos me no really really really really religious

Elon Musk elon musk elon musk
Manna take you back to space elon musk
I fit to take you to the church or the mosque
Cos me no really really really really hmmm

Manna I flow spicy
Punch like mike Tyson
Bad energy I’m bastardizing
Unapologetic
Issa bad man thing
Middle finger to the people back biting
Check and see
Omo no vacancy
No panties when you come my party
Touch your toes like its 6.30
I’m on some red wine and some cannabis
9 to 5 mi work your body
Likka collar job mi work your body
Panel beta on top your body
Likka technician connect your body
9 to 5 mi work your body
Likka collar job mi work your body
Panel beta on top your body
Likka technician connect your body ehhh

Elon Musk elon musk elon musk
Manna take you back to space elon musk
I fit to take you to the church or the mosque
Cos me no really really really really religious

Elon Musk elon musk elon musk
Manna take you back to space elon musk
I fit to take you to the church or the mosque
Cos me no really really really really religious

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language