And I dey invest my time everything on top your body o
Dem dey say you dey wash you dey wash am for me o hmm
But I no mind even if you dey wash me like laundry o uh uh
Gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon my head
Abeg e wash me like you dey wash my sins away
Wash me like you be my Government
Ah fresh breath like peppermint
Gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon my head