Fit make fela kuti hands down
As e de be container don land
Money de my hand oya come
Every time you be thinking about me
If i get that i'm all razy
Baby make we take you to eko o o
Make we enter yankee from eko o o
Baby give me vibe baby jo fun mi
Baby make we take you to eko o o
Make we enter yankee from eko o o
Baby give me vibe baby jo fun mi
I like it with that romi o
Baby make you hold me don't kill my vibe
Let's get cozy no one in our way
You're one in a milli a milli a milli
Downtown Akesan to eko o o
Me i don de slow on koko o o
E be like say na here i one po o o
Baby come born make we marry o
Light that kana make we faaji o
Cos i no de ka bi ti shaaji o
As long as you beckon on me
Girl i'll be at your door
Turn me on girl she de turn me on girl
Turn me on girl she de turn me on girl
Turn me on girl she de turn me on
Baby make we take you to eko o o
Make we enter yankee from eko o o
Baby give me vibe baby jo fun mi
Baby make we take you to eko o o
Make we enter yankee from eko o
Baby give me vibe baby jo fun mi
I like it with that romi o
Let's get cozy no one in our way
You're one in a milli a milli a milli
As long as you beckon on me
Girl i'll be at your door
Turn me on girl she de turn me on girl
Turn me on girl she de turn me on girl
Turn me on girl she de turn me on
The way you de whine fit make fela kuti hands down
As e de be container don land
Money de my hand oya come make we flex am