Ye ye ye yo yo yo In sin na so mama deliver me
Cos I'm a born sinner yes I be certainly ye
The street they love me for my melody
Cos I'm a born winner e dey my destiny ye
I need a portion of that Hennessy
I be Ronaldo with the penalty
Cos I'm a goal getter e dey my resume ye
Greater is the one who's in me
Dem ma run plot against me ayy
Bae if na kpa wey u want ka soro
Bae if na money u want ka soro owo
Bae if na kpa wey u want ka soro
Bae if na money u want ka soro owo
Omo malo fo fo fo fo fo fo
Dey for my brain e dey to to to
Knock on ur door ko ko ko
Omo malo fo fo fo fo fo fo
Dey for my brain e dey to to to
You gimme loving wey I never see
My only remedy number one medicine ye
Ride with the boy wey sabi
And I put that on everything ye
Even as these kele's many so
Omoge u fresh from head to toe
Anything u want just let me know
My pain killer vibe giver
Oya follow me and quote what I'm saying now
Bae if na kpa wey u want ka soro
Bae if na money u want ka soro owo
Bae if na kpa wey u want ka soro
Bae if na money u want ka soro owo
Omo malo fo fo fo fo fo fo