Awala niyayin o awa sha lalere
Pon pon money enter make i see am
Anybody wey come make you offer am Hennessy
Wey your excellency meal make i place order
E no fit move my available
E no fit move my available
Where am from we don’t fight to be King
Oba GhaTo Kpere long live my King
You see my royalty na follow come thing
Na here Avian dey inside everything
Drinks on me give all my G’s
Ten chilled bottles each of Dom P
We celebrating life and all our wins
We do it really big you know my P
Doing big numbers gettin great figures
The fans dey chop am well dem dey feel us
beautiful girls all around with perfect figures
som’ must kill man but na we dey kill these ones
what’s life if we ain’t this happy
what’s life without such party
chop life let’s spend this money
what’s life without such party