I been no fit to call you my friend
Now we don beat that level times ten
And through every journey you be right there with me
Clear my path even to the end
Nothing wey dem talk wey I send
And me I no dey like to pretend
And though they try to shame us my desire is true
And I tell them with you I stand
Na me and you wey dey for your
Control and still ready for more
Dem never know the way we roll
Coz I'm feeling you gon gon
On your door I keep knocking kon kon
And like horn you're pushing me pon pon
The loving you give dey make me whole
It's is my heart wey you colobi yea
Them say you don turn me to dundee yea
It's is my heart wey you colobi yea
Them say you don turn me to dundee yea
Something that's hard to find
I can't explain it, driving me crazy
Nowhere feels better, than in your shelter
Na me and you wey dey for your
Control and still ready for more
Dem never know the way we roll
Coz I'm feeling you gon gon
On your door I keep knocking kon kon
Like horn you're pushing me pon pon
The loving you give dey make me whole
It's is my heart wey you colobi yea
Them say you don turn me to dundee yea
It's is my heart wey you colobi yea
Them say you don turn me to dundee yea
Of your eyes your eyes, your eyes
You call me the apple of your eyes
And I know you're telling me no lies yea...
Your mind, your mind, your mind
Everyday I be steady on your mind
I've never seen any of your kind....