LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

SEMPÉ

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Tell them
Tell them make them no do me ske ske
Tell them make them do me Jeje ( Do me Jeje)

Pepper ( Pepper)
Many things dey wey dey pepper ( pepper)
Many people Wan do me ske ske
Me I no dey hear dem
Tell them (Tell them)

Ske ske
Dream wey I dey chase no be Keke
I know say I go win no be sempe
If you see me baby girl do me jeje ( Jeje)

Pepper ( Pepper)
Many things dey wey dey pepper ( pepper)
Many people Wan do me ske ske
Me I no dey hear dem
Tell them (Tell them)

Ske ske
Dream wey I dey chase no be Keke
I know say I go win no be sempe
If you see me baby girl do me jeje ( Jeje)

Many days I dey pray I dey thank jah ahhh
My brother no time no time ah ah
Right now I feel like now my prime ah
I pray make e no go cast ah ah

Many of dem turn me down oh Jah
I pray make them no see you down aah
All my hope I dey put on Jah aah
Soft life me I dey like ahhh

Pepper ( Pepper)
Many things dey wey dey pepper ( pepper)
Many people Wan do me ske ske
Me I no dey hear dem
Tell them (Tell them)

Ske ske
Dream wey I dey chase no be Keke
I know say I go win no be sempe
If you see me baby girl do me jeje ( Jeje)

As you dey do your thing
I pray make you found your peace
I know this life no fair my G
We pray make we no go commit
Many people too conny
I swear them too conny
Them want make I no jolly
Them want make I no jolly ( No jolly)

Living my life I gat to ball Nonstop
Playing the ball
Playing the ball in my court
I learn to survive even when I'm shot
I swear with my life if I no get money I no go stop
Many dey for back wey be say them dey talks
No follow me talk if no be money talks
U Mia ka uwe ki de kuli edor mi wa
Jeki ema te ne mi no ki tor mi nor

Ske ske
Dream wey I dey chase no be Keke
I know say I go win no be sempe
If you see me baby girl do me jeje ( Jeje)

Ske ske
Dream wey I dey chase no be Keke
I know say I go win no be sempe
If you see me baby girl do me jeje ( Jeje)

Pepper ( Pepper)
Many things dey wey dey pepper ( pepper)
Many people Wan do me ske ske
Me I no dey hear dem
Tell them (Tell them)

WRITERS

Ajodo Lucky

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist