Say when mi look inna your eyes mi dey see somthing (somthing)
Opeke come wine for me baby no do long thing (longthing)
Coz i no fit vex for you(asanle)
You be armed robber you don steal my heart
And them no fit stop our show and now she make me go
Glosola (shekerbabababa oh)
Glosolalia (Kudebudebude)
I dey commit commit conjour (glosos)
I dey commit commit conjour
I dey commit commit conjour
She give me fire like say she be sango
Now im feeling intoxicated
As e dey do my body be like make I naked (glosololo oh)
Coz i no fit vex for you (asanle)
You be armed robber you don steal my heart
And them no fit stop our show and now she make me go
Glosola (shekerbabababa oh)
Glosolalia (Kudebudebude)
I dey commit commit conjour (glosos)
I dey commit commit conjour
I dey commit commit conjour
Kudududedededede (glosola)
Shekerbabababa oh (glosola)