LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

JABO

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nobody send me
But Omo me I send myself
Noise no concern me
I'm on a journey to better myself
I'm steady plotting when I'm in my thoughts
Evidence pe mo n rori ni pe mo n lo North
Oye keti mo p'ori n yona
I gazz to find the way forward

I've been on the road for many days
Carving my path to a better place
Baba dakun dakun dakun gbo mi ye
Make I no go fall as I run my race
I've been on the road many days
Carving my path to a better place
Baba dakun dakun dakun gbo mi ye
Make I no go fall as I run my race

Ma je n jabo
Ma Je n jabo
Ma je n jabo
Ma Je n jabo

Zuka uh
3rd in the family just like the middle belt
Steady fighting for mi life nah must to win the belt
UFC or MMA one must to de the shelf
Like fighter wey i be, man no fit lele se
Mom too de bother say my face look like a murderer
Owo lo mumi sanju I don't want to turn a Beggar
They say one step at a time, im ready to take the two
Take the two, kin de jayekaye with my thirty two
Anywhere to ba de ko simi kin de ready lati ta
Jab, weave pelu upper cut, mio ready lati sa
Kin de duro de de telepepe ajeh bi tenu ko
Make my hard core jean self no go turn pinafore, pinafore

I've been on the road for many days
Carving my path to a better place
Baba dakun dakun dakun gbo mi ye
Make I no go fall as I run my race
I've been on the road many days
Carving my path to a better place
Baba dakun dakun dakun gbo mi ye
Make I no go fall as I run my race

Ma je n jabo
Ma Je n jabo
Ma je n jabo
Ma Je n jabo
Deeplow

WRITERS

Gbenga Oluwabusuyi, Adedotun Arawole

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence