As I Dey look your photograph I no fit fake am
Things you Dey do me burst my mind I shout imela
I know you do me bad, I do you bad, so make we cancel am
Anytime you need me, anytime you call me, I'm avalay
You know say I'm available
On my way! On my way! On my way! to you
You know say I'm available
On my way! On my way! On my way! to you
Anytime you call me, anytime you call me yeah
I will be on my way to you
Jo fun mi whine for me, baby no de dull aare
And i be black demon wey fittu fighty your karate
For your love mo ma mezubu
oya kelebu, Jayelo ma lo sulezu
no be cap if i tell you say e much ninu bullion Vu
Vatican girl wey get petiti body
Agbelubu moti gbe oh my lordi
Other girls still de queue for my lobby
But nah only you futtu conceal body ye
You know say I'm available
On my way! On my way! On my way! to you
You know say I'm available
On my way! On my way! On my way! to you
Anytime you call me, anytime you call me yeah
I will be on my way to you