LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Inside (feat. Abdul)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I dey feel some type of way
Only you dey make me feel this way feel this way
I dey feel some type of way

I no fit explain how e dey do me
It keeps happening repeatedly
I no dey fit hunger for another since that I met u
I'm so into you so badly

Is it the way that you walk
Or the way that u talk
Wey dey make me dey go gaga
I been think say you do me juju
But I check I no see any baba
No be say you dey makeup
Abi you dey slay up
As you dey go gaga
Something dey happen oo
Something dey happen
For inside my body bebe

When I see you something dey sup for inside my body
E dey be like say dj indo dey play for inside my body baby
When you touch
Blood overflow for inside my body
Something dey haooen oo
Something dey happen
For inside my body baby
I dey feel some type of way
Only you dey make we feel this way feel this way

Suru my girl oo
I wo ni my girl oo
I have chosen you
Anything dem like dem talk my love
Suru, me don talk am before
Still goon talk am again
You be the cure to my migraine oo
Anything them like them talk my love

Is it the way that you walk
Or the way that u talk
Wey dey make me dey go gaga
I been think say you do me juju
But I check I no see any baba
No be say you dey makeup
Abi you dey slay up
As you dey go gaga
Something dey happen oo
Something dey happen
For inside my body bebe

When I see you something dey sup for inside my body
E dey be like say dj indo dey play for inside my body baby
When you touch
Blood overflow for inside my body
Something dey haooen oo
Something dey happen
For inside my body baby

I dey feel some type of way
Only you dey make we feel this way feel this way
I dey feel some type of way
Only you dey make we feel this way feel this way

WRITERS

Abdulmalik Usman

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence