The only thing wey fit save us all na love
I no dey pray make you go low low on funds
But if you no get make you call me
I no go like to whyne you
And if you fall i go carry you
Dey go for front I go join you
(I go join you ou ou oou)
I go call you come make we share am
Puff puff pass my brother
Evidence dey now dem don dey believe us
We dey save them like Jesus
Whine down for the Benz make dem dey see us
They don't even know how it's gonn be
You no go fit levitate oh
If your brother dey hungry, show am love
Nobody be island , except your name na lekki
I'm pure from my heart o, I no get time for detty
Omo make you no be doubting Thomas
Who dey disturb make we mount him domot
Tell the girls say they can't cheat on us
For here nobody go carry you commot